Eedris no gree for di mata as e cause back and forth for inside di plane. Sake of dis, 50 Cent no later perform for di remaining two shows and im comot Nigeria. As pipo dey continue to tok about Eedris Abdulkareem's Jaga Jaga Reloaded protest song, here are some oda protest songs wey make waves for Nigeria during dia time. Lead us well- Dis song by singerAfrican china almost become national anthem at di time because of how well e reign.
Di song bin dey specifically tok to Nigerian leaders telling dem to lead well and save di kontri from collapsing. E dey pain me- Dis na anoda popular protest song and na former Plantashun Boyz star Black face sing am when e begin im solo career for Di song tok about problems like corruption, lack of salary payment and oda issues disturbing Nigeria during dat time. Under pressure- dis song wey di late Nigerian reggae artist Ras Kimono release for na anoda protest song wey really make waves dat time.
Di popular singer wey die for do di song to tok about all di problems wey Nigeria dey face at di time and how leaders no dey try help solve dem. Eedris Abdulkareem: Interesting facts about di Nigerian singer wey sing Jagajaga reloaded. Im full name na Eedris Turayo Abdulkareem Ajenifuja.
Adewale Mayowa Emmanuel: biography, age, family, net worth. Gift Iyumame Eke: biography, age, family, net worth. Okafor Uchenna Victor: biography, age, family, net worth. Okechukwu Edwards Ukeje: biography, age, family, net worth. Oluwatosin Ajibade: biography, age, family, net worth.
Monica Ene Ogah: biography, age, family, net worth. Abinye David Jumbo: biography, age, family, net worth. Click to comment. Eedris Abdulkareem. People Similar to Eedris Abdulkareem. Full Name. Write review. Submit Review. Personality Rating for Eedris Abdulkareem. Overall Ratings 4 based on 0 reviews. Save my name, email, and website in this browser for the next time I comment.
Notify me of follow-up comments by email. Notify me of new posts by email. Please contact the developer of this form processor to improve this message.
Even though the server responded OK, it is possible the submission was not processed. This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed. April 28, No Comments. Table of Contents. Share with friends and colleagues!
0コメント